Friday, February 6, 2009

Dis world dey try me oh!

See this world oh, one wahala never finish, another one go enter. Haba, Universe! Na only me dey this world? Abeg, make una leave me oh. Na hustle mode I dey right now. I no get time for nyamanyama yarns....

Make I go hustle first, I dey come, wey I finish, make wahala come. But for now, other things dey my mind.

1 comment:

The Activist said...

Pls dont try Waffarian o. She is the bestest